Controversial Nigerian singer Portable ex girlfriend Queen Dami has been trending online after a video of her during an interview surface.
Queen Dami stated that she went to Ekiti state university, Eksu, what always happens to me is that i quickly fall in love because i am a lover girl.
Some fans use to insult me that don’t i see the person before I decided to date him, hmmm it not so, I am always inside the house and I don’t have an elder to advise me on how to live life
“Portable started with so much love; he loved me so much. To those asking why I married Portable, the reason is that he showed me love. He even rented an apartment for me within a few months. He showed me love and care. Even I and his other wives are friends.”
Angel write: Una nor even attend elementary school to learn how to say go and come in English language? Dem swear for Una ?
Olawale wrote: If u don mumu yourself finish make we know.. see this Semiu sha u just go dey go take pictures u don see awon mumu bi ti é 😂😂
Ohuma wrote: Widow Oba. Ex portable 😂😂😂
Chocolate wrote: Abeg shey this babe dey smoke igbo ni
Sharp wrote: Too much bleaching cream Dey cause Cancer.. ladies be careful
Omorole wrote: Lmaoooo eksu werey wo na, Dami you too Dey lie 😂 na NCE you do madam , which one is ekiti state university 😂😂 kuku ma say you went to Eacoed 😏😂 no Dey lie for us wey sabi your story for that eksuoyo o😂
Super wrote: So Na flitter this girl Dey use,na like this she be real life,oju pupa idi dudu ogaju shade adu 😂
Dami wrote: Na editing or knuckles,Dami take it easy with this cream ooo😮,it’s not compulsory to be fair in complexion o